Alright now wey dust don settle small. Una no real for this app walahi Me wey no even get sol to sell that supply as at then them say I for sell bit by bit 😂 Token wey don dey rug massively before I click sell
Imagine say I no dey online to sell during that time? I fit come back to $2k walahi 😂
If you go back check that transaction by the bot he sent like $250k worth. By the time I enter my wallet check cos my phone been dey my pocket so I just said I should check. The token balance wey I see there was like $91k top holders don panic sell before I dump.
As soon as I wanted to sell I still checked the amount was fluctuating to like $40-50k. Yes slippage was high as you can't even sell such amount on low slippage. But the most top holders panic sold as soon as he sent me.
@profjsol @Paperboi05 @cryptossjared Just search "dey" for my profile.
474